Music Lyrics

Khaid – Anabella (Lyrics)

Khaid - Anabella (Lyrics)

Khaid - Anabella (Lyrics)
Khaid – Anabella (Lyrics)

Khaid – Anabella Lyrics.

(Sig) oh

(Signal)

Oh, if I ever hurt you girl, I’m sorry (girl, I’m sorry)

Oh my baby, no go leave me follow zaddy (follow zaddy)

My Anabella say na only you dey turn me on

But I no send carry my money make we go faji

Baby Wetin sup, oh

Touch my weaking point, oh

READ ALSO: Shatta Rako – Ghana Highlife (Lyrics) Ft Jah Lead

Make dem throw me punch, oh

Say me I go take insult, oh

Leave them make them talk, oh

Make them talk rumors, oh

Make them throw me punch

Say me I go take insult, oh

Baby, make you no do gawu

Oya take anything wey you want

I be talk and do money too long e get part two

I know say you dey feel me so no go dey mezebu

Girl, you dey reason me one kind

CHECK ALSO: Kuami Eugene – Fate (Lyrics)

And e dey pain me, oh (and e dey pain me)

And if na cash wey

You want I go waybill, oh

Girl, if you ever fall my hand

That change go pain me, oh, say e go change me

If I go ever love you na maybe, oh (hut shey you know say)

If I ever hurt you girl I’m sorry (girl, I’m sorry)

Oh my baby, no go leave me follow zaddy (follow zaddy)

My Anabella say na only you dey turn me on

But I no send carry my money make we go faji

Baby Wetin sup, oh

Touch my weaking point, oh

Make dem throw me punch, oh

JOIN OUR TELEGRAM GROUP

Say me I go take insult, oh

Leave them make them talk, oh

Make them talk rumors, oh

Make them throw me punch

Say me I go take insult, oh

(Timmy J, on the Track)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button