Music Lyrics

Mohbad – Peace (Lyrics)

Mohbad - Peace (Lyrics)

Mohbad - Peace (Lyrics)
Mohbad – Peace (Lyrics)

Mohbad – Peace Lyrics.

(Iyawo mi sh’oda, o romipin?)

(O fi mi si’le, mon fa cigar)

Wetin be this one like this

Been through many things

Many, many gists

Though I still find my peace

Imole

Oh I, I do like say me I no dey see

Do like say I no dey hear

Which kind person be this?

Oh I, wetin be this one like this?

Been through many things

L’ati aye Genesis

I will be dealing with frenemies

Survivor (survivor)

Mi o ni gba (mi o ni gba)

Money chaser, faster than a bullet

Flying like a rocket

Badman wey never rest

King of South and the West

Faster than a car

Won fe ba mi sa

Faster than a Benzo

Ijebu lo “l’ewe so”

Bad vibes on lyrical (ahh)

READ THIS: Khaid – Anabella (Lyrics)

Bring in my sound, I’m so biblical, oh (Olohun, ahh)

Aiye toh l’okada, won de tun ni car

Dem wan tear your knicker

Dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga

You go dey when I no get ginger?

Oh, my nigga, oh, my nigga

Shey you go dey when I no get raba?

‘Cause my mama, ’cause my mama been praying for me

Say make I jere

Oh, my baby, oh, my baby

Shey you go dey before my Surulere? (Kai)

(Iyawo mi sh’oda, o romipin?)

(O fi mi si’le, mon fa cigar)

(Kakiri l’odo awon aboki) ohh

(Iyawo mi sh’oda, o romipin?)

(O fi mi si’le, mon fa cigar)

(Kakiri l’odo awon aboki)

(Iru kileleyi? Mio fe gbo) ohh

Wetin be this one like this

Been through many things

Many, many gists

Though I still find my peace

Oh I, I do like say me I no dey see

Do like say I no dey hear

Which kind person be this?

Oh I, wetin be this one like this?

Been through many things

L’ati aye Genesis

I will be dealing with frenemies

Survivor (survivor)

Mi o ni gba (mi o ni gba)

Money chaser, faster than a bullet

Flying like a rocket

Badman wey never rest

King of South and the West

JOIN OUR TELEGRAM GROUP

Faster than a car

Won fe ba mi sa

Faster than a Benzo

Ijebu lo “l’ewe so”

Bad vibes on lyrical (ahh)

Bring in my sound, I’m so biblical, oh (Olohun, ahh)

Aiye toh l’okada, won de tun ni car

Dem wan tear your knicker

Dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga

You go dey when I no get ginger?

Oh, my nigga, oh, my nigga

Shey you go dey when I no get raba?

‘Cause my mama, ’cause my mama been praying for me

Say make I jere

Oh, my baby, oh, my baby

Shey you go dey before my Surulere?

(Iyawo mi sh’oda, o romipin?)

(O fi mi si’le, mon fa cigar)

(Kakiri l’odo awon aboki) ohh

Iyawo mi sh’oda, iyawo mi

(O fi mi si’le, mon fa cigar)

(Kakiri l’odo awon aboki)

(Timi Jay on the track)

Source: LyricsFind

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button