
OV – YOLO (Lyrics)
OV eee eeee
Maestro Maestro
Original Version
Tell ah DJ make e bring it right back
OV vibe you dey feeli like that
The way I do nobody do it like that
Kotomoshi make we go Gaga (Yolo Yolo)
When we step up in the party, place turn up
No bad energy no mess up
Person wey dey hungry please go chop
Cos we dey come tear oh na na na
Put up your lighter put up your cup
Why you no go dance wey you chock for the wall
Wogye wo girl madɔn sɔ
Boys betwi saa oh non stop
READ ALSO: Lasmid – Bad Boy (Lyrics)
Tell ah DJ make e bring it right back
OV vibe you dey feeli like that
The way I do nobody do it like that
Kotomoshi make we go Gaga
Tell ah DJ make e bring it right back
OV vibe you dey feeli like that
The way I do nobody do it like that
Kotomoshi make we go Gaga
Rasta gye ne one roll you sey you Dey come kill
No no no
We dey party on the low make you come feel am
No no no
Rasta gye ne one roll you sey you Dey come kill am
No no no
We dey party on the low make you come feel am
No no no
READ THIS: Amerado – Kwaku Ananse (Lyrics)
Green means go go
Keep your eyes pon the road no
Make you know make Codeine slow
Ɛnyɛ saa dea wobɛ tonko
Green means go oo
Keep your eyes on the road no no
Make you know make Codeine slow
If you know then you know o
Tell ah DJ make e bring it right back
OV vibe you dey feeli like that
The way I do nobody do it like that
Kotomoshi make we go Gaga
Tell ah DJ make e bring it right back
OV vibe you dey feeli like that
The way I do nobody do it like that
Kotomoshi make we go Gaga
READ THIS ALSO: Fameye – Not God (Lyrics)
Rasta gye ne one roll you sey you dey come kill
No no no
We dey party on the low make you come feel am
No no no
Rasta gye ne one roll you sey you dey come kill am
No no no
We dey party on the low make you come feel am
No no no
Tell ah DJ make e bring it right back
OV vibe you dey feeli like that
The way I do nobody do it like that
Kotomoshi make we go Gaga
Tell ah DJ make e bring it right back
OV vibe you dey feeli like that
The way I do nobody do it like that
Kotomoshi make we go Gaga
CLICK TO JOIN OUR WHATSAPP GROUP
You only live once
YOLO
YOLO
YOLO
You only live once